Kalaputa

September 16, 2021
Brite Benson
RCA Records
Producer: Laaylow Entertainment
Number of discs: 1
Wetin my eye see I no fit explain Wetin dey do me I no fit comprehend She call me puta and kalakuta She said make I go away She dey do me witchy Her name na Titi Omo mans not hot Kala re Kala pu Kala pupupu Kalaputa Kala re Kala pu Kala pupupu Kalaputa Who wanna do as I do Who wanna dance like I dance Who wanna do Who wanna do as I do Who wanna dance like I dance Who wanna do (Oya give me wetin I go kush) (Oya give me that your kanakush) Person wey get the money no dey remember to chop Person wey get ego no dey use force to knack Kanaku abokoku I get the money wey go make you bamiku Kanaku abokoku I get the money wey go make you confuse Kala re Kala pu Kala pupupu Kalaputa Kala re Kala pu Kala pupupu Kalaputa Who wanna do as I do Who wanna dance like I dance Who wanna do Who wanna do as I do Who wanna dance like I dance Who wanna do (Oya give me wetin I go kush) (Oya give me that your kanakush) Omo to shan lomoye (Oya give me wetin I go kush) Kalaputa lomoye (Oya give me that your kanakush) It’s a Lamber anytime she answers me (Oya give me wetin I go kush) It’s a Lamber anytime she answers me (Oya give me that your kanakush) Toh toh toh Toh toh toh Toh toh toh Toh toh toh (Oya give me wetin I go kush) Toh toh toh Toh toh toh Toh toh toh Toh toh toh (Oya give me that your kanakush) Kala re Kala pu Kala pupupu Kalaputa Kala re Kala pu Kala pupupu Kalaputa Who wanna do as I do Who wanna dance like I dance Who wanna do Who wanna do as I do Who wanna dance like I dance Who wanna do (Oya give me wetin I go kush) (Oya give me that your kanakush)Source: Musixmatch
Share: